Friday, August 10, 2012

Naija footballers

we no de carry last o!...in fact anywhere u go & u no see Naija man that means de place never dey for map...lol
proudly Ranti Martins Soleye born in Lagos playing his football in the Indian league 
(I-League) for Prayag United (his new club); he has been the highest goal scorer for the last two seasons....oga Keshi u no go invite am?...62 goals in the last two seasons no be joke o! 





No comments:

Post a Comment